Watch the Visualizer for If E Happen For Lagos , by Runtown. Animation by Poka Studios. Stream on all platforms worldwide: https://runtown.ffm.to/ifehappenforlagos Lyrics: If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse 1 Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse2 Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Gidi gidi gada gada no Dey win fight So we bring the fire brother me i can’t shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me ,just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Follow Runtown on Socials: Instagram - https://www.instagram.com/runtown Twitter - https://twitter.com/iRuntown Facebook - https://web.facebook.com/iamruntown
کاسٹ
Runtown
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs
Westlife Greatest Hits Playlist New 2023 - Best Of Westlife - Westlife Love Songs Full Album 2023
"Soda Pop" Official Lyric Video | KPop Demon Hunters | Sony Animation
I AM LEGEND 2 - TRAILER (2025) Will Smith | Based on the Second Ending | TeaserPRO's Concept Version
R&B Classics 90s & 2000s - Best Old School RnB Hits Playlist
Selection Old Love Songs for Deep Sleep ❤️ PAMPATULOG NONTOP OLD SONGS
Sam Deep, Nia Pearl, Boohle - Shela (Visualizer)
Khadeair - Magumba ft Kaytah and Peekay Mzee (VISUALIZER)
CELINE DION - ALBUM
Jhol | Coke Studio Pakistan | Season 15 | Maanu x Annural Khalid
Shebeshxt, Naqua SA, Zee Nxumalo Rato Laka feat Slidoo Man
[KPOP DEMON HUNTERS] HUNTR/X (HUNTRIX) - "GOLDEN" | LINE DISTRIBUTION
Best of Jenzen Guino | Bagong OPM Acoustic Love Song 2023 Playlist| Dito lang Ako
Chris Brown - Holy Blindfold (Official Video)
New Tiktok Mashup 2026 Philippines Party Music Viral Dance Trends March 13th
Nicki Minaj - Bed (feat. Ariana Grande) ft. Ariana Grande
Tory Lanez - Feels (feat. Chris Brown) [Official Music Video]
Wakadinali - "Balalu" (Official Music Video)
Sean Kingston - Beat It ft. Chris Brown, Wiz Khalifa
Miley Cyrus - Younger You (From the "Hannah Montana 20th Anniversary Special")
December Avenue - Eroplanong Papel (Lyrics)
ONE OR EIGHT / TOKYO DRIFT (Music Video)
FARIS ADAM - BODY PATA PATA (Koplo is Me Remix)
Lana del Rey - Cinnamon Girl (Lyrics)
تبصرے
1 تبصرے
