Pheelz - Finesse (Lyrics)

افروبیٹس
سال2022
دورانیہ3m

#Pheelz #Finesse #afro #afropop #afrobeat #AfroNation Lyrics Finesse: (Hm) Nice, nice, nice, nice Mad And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no (oh no), and you see my lifestyle like a G's in the turbo (for sure) See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (oh no), and me I stand dey defend like Joseph Yobo (uh-uh) Bad girl say she wan Netflix and chill (oh yeah) So I ja ticket give am warning (yeah) If you fall in love, girl it's certain (yeah) You go chop breakfast I'm not capping (yeah) Can you see dribble Amokachi (Amokachi, yeah) I'm not faking, this no fugazzi (yeah) You see this feelings I'm not catching (yeah) Ọ̀mọ ọpẹ stand fit I just wan dey Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shana e go bright o (ge ge ti) Folake for the night o (ge ge ti) (yeah) Ahh, finesse (ge ge ti) (oho) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ye ye) Folake for the night o (ge ge ti) F-I-N-E-S-S-E, fit be the reason why you bobo wan dey jealous me If you wan dey take am serious, I dey do tospi No fit to resonate, I'm on a different frequency, ah-ha I don't think it's necessary I'll be damned if there's somebody that could do like me Man, I be like Mo Salah coming up the right wing I'll cut through your defender, you no need to tell me I must finesse, ah And you know say me I must net, ah Na your kele I go carry go, ah If me I get money pass you If you're not careful, finesse You know say me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you're not careful, o Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ye ye) Ama shana e go bright o (ge ge ti) (yeah) Folake for the night o (ge ge ti) Ahh, finesse (ge ge ti) If I broke na my business (ge ge ti) Ama shana e go bright o (ye ye) Folake for the night o (ge ge ti) Ahh, finesse If I broke na my business Ama shana e go bright o (oh) Folake for the night o (hey) Ahh, finesse (eh-eh) If I broke na my business Ama shana e go bright o Folake for the night o Oohh

کاسٹ

Pheelz

Singer

آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے

افروبیٹس★ 7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

افروبیٹس★ 7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

افروبیٹس★ 6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

افروبیٹس★ 7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

افروبیٹس★ 7.0

BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO

افروبیٹس★ 7.5

Hip Hop 2025 Video Mix(DIRTY) R&B | Dancehall | AFROBEAT 2025 (RAP | TRAP| HIPHOP| KENDRICK | DRAKE)

افروبیٹس★ 7.7

2025 Afrobeats, Amapiano Overdose Live Mix (04-05-2025) [Laho, Biri Marung, Burna Boy, Rema, Davido]

افروبیٹس★ 7.6

AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT

افروبیٹس★ 6.4

Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike

افروبیٹس★ 7.8

PSquare - Bank Alert [Official Video]

افروبیٹس★ 7.7

AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA

پاپ★ 7.9

Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022

افروبیٹس★ 7.9

AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA

افروبیٹس★ 7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

افروبیٹس★ 7.8

Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay

افروبیٹس★ 7.7

Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie

انجیل★ 7.3

NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA

ریگے★ 7.9

BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE

ریگے★ 7.9

BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI

ر ب★ 7.7

90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX

افروبیٹس★ 6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

افروبیٹس★ 6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

افروبیٹس★ 7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

افروبیٹس★ 7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

تبصرے

1 تبصرے

Rupal Parmar ParekhOct 23, 2024