Pheelz, Buju - Finesse (Lyrics) "ah finesse if i broke na my business"
Pheelz, Buju - Finesse Stream/Download : https://Pheelz.lnk.to/Finesse Follow Pheelz: https://twitter.com/Pheelzonthebeat https://www.facebook.com/pheelzonthebeat Follow Buju: https://www.instagram.com/buju.tye/ (Lyrics): And I've been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no And you see my lifestyle like a G's in the turbo (For sure) So many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (Oh no) And me I stand dey defend like Joseph Yobo Bad girl say she wan Netflix and chill So I ja ticket give am warning If you fall in love, girl e certain You go chop breakfast I'm not capping Can you see dribble, Amokachi I'm not faking this no fugazzi You see these feelings I'm not catching Ọ̀mọ ọpẹ stand fit I just won dey Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ye ye) Ama shana e go bright o (Ge ge ti) Folake for the night o (Ge ge ti) Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ge ge ti) Ama shana e go bright o (Ye ye) Folake for the night o (Ge ge ti) F-I-N-E-S-S-E Fit be the reason why your bobo won dey jealous me E fit won dey take am serious, I dey do TOSS P No fit to resonate, I'm on a different frequency Ahn-ahn I don’t think it’s necessary I’ll be damned if there’s somebody that can do like me Mehn I be like Mo' Salah coming off the right wing I'll cut through your defender, you no need to doubt me I must finesse And you know sey me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you're not careful oo Finesse You know say me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you're not careful oo Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ye ye) Ama shana e go bright o (Ge ge ti) Folake for the night o (Ge ge ti) Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ge ge ti) Ama shana e go bright o (Ye ye) Folake for the night o (Ge ge ti) Ahhh, finesse If I broke na my business Ama shana e go bright o Folake for the night o Ahhh, finesse If I broke na my business Ama shana e go bright o Folake for the nigh
کاسٹ
Pheelz
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
BEST OF AFROBEATS VIDEO MIX 2025 | Davido,Burna Boy,Rema,Asake,Shallipopi,Tekno,Patoranking,Omah Lay
BEST OF RUDEBOY | MIX BY DEEJAY IK | 2021 MIX
P-Square - Alingo (Official Video)
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Don't Call Me Back
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
تبصرے
1 تبصرے
