“Don’t Call Me Back” sees Joeboy mining a real-life relationship gone sour while showcasing his knack for melodic, tuneful hooks alongside fellow Nigerian, Mayorkun. Produced by BeatsbyKO Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyLoveAndLightEP Lyrics If I give you love my head no correct Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck You say you get another man Say you no need me again The kind pain wey I feel that day me I no go fit talk again Omoge no go do like this o I no friends no like my p But you for know say this kyn tin be real Just let me know if You no wan do again I no go disturb you I no go stress you Just let me know If you no wan do again I no go disturb you I no go stress you But don’t call me back o Don’t call me back When you see say I don Dey with another person baby Don’t call me back o I’m not coming back When you see say I dey with another kele Baby don’t call me back Even if you call e no go connect Cause I no go dey I no do again make you forget Come another day Even if you call e no go connect Cos I no go dey I no do again make you forget Come another day Shebi you say you need some space I give you six months of grace That girl wey you see last night no go mind to take your place I even let you know who be who Bo n se redi mo rimi wu But if na game which kind level be this yo So let me know if You no wan do again I no go disturb you I no go stress you Let me know If you no wan do again I no go disturb you I no go stress But don’t call me back o Don’t call me back When you see say I don Dey with another kele baby Don’t call me back o Don’t call me back When you see sey I don Dey with another kele Baby don’t call me back (If I give you love my head no correct) Writers: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Adewale Mayowa Emmanuel & Kevin Chukwuneye Akpewe More from Joeboy BABY (Official Video): https://youtu.be/pp6xej5xWfs BABY (Visualizer): https://youtu.be/I6wzhp4g2Cw FAAJI ft. Mr Eazi: https://youtu.be/
کاسٹ
Joeboy
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
REGGAE RIDDIMS MIX 2023 |ONE DROP REGGAE MIX [IRIE, ETANA, CECILE,ALAINE,CHRIS MARTIN....VDJ CRAVING
omah lay songs - best
Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
تبصرے
1 تبصرے
