Adekunle Gold - Mercy Listen to the The Album "Catch Me If You Can" https://platoon.lnk.to/CMIYC Lyrics: AG Baby carry body body Bad Boy Deks no dey worry worry Verse1: Open my eyes show me who dey for me Make I no dey pop rosé with my enemy Scatter them far away across the seven seas Helper wey dey disguise na principality Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere Verse 2: As you can see I’m just beginning And I trouble nobody So make nobody bother mi As you see me na God dey fight for me Nobody touching me Can’t stop my destiny Wetin I do do do Shey I be your telly your daily news Been a long time man I paid my dues I’m premium now so I pick and choose Ni ita faaji won mo bi mo se je Bad boy deks I no apologize Bet on myself and I’m rolling the dice Kilamity Kilamity o Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere
کاسٹ
Adekunle Gold
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
Davido - If
Boundaries Of Marriage Season 1 - Ken Erics & Chacha Eke 2018 New Nigerian Nollywood Movie |Full HD
AFROBEATS 2024 Video Mix |AFROBEAT 2024 PARTY Mix |NAIJA 2024|LATEST NAIJA 2024 AFRO BEAT 2:30 ASAKE
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
omah lay songs - best
Best Chill Acoustic Love Songs Playlist 2023 ❤️ Soft Acoustic Cover Popular Love Songs Of All Time
BEST OF RIDDIMS VIDEO MIX 2023(REGGAE ONEDROP & LOVERS ROCK) BUSY SIGNAL,ROMAIN VIRGO,CHRIS MARTIN
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Kizz Daniel |kcee |shallipopi | The Best of Afrobeat Mix 2023 #djstarcool
Rema - AZAMAN
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Zuchu - Kwikwi (Dance Video)
Rema - Bounce (Official Music Video)
Kizz Daniel, EMPIRE - Cough (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
Wizkid - Kese (Dance) (Audio)
تبصرے
1 تبصرے
