CKay - Love Nwantiti (Lyrics)

CKay - Love Nwantiti (Lyrics)

CKay - Love Nwantiti (Lyrics)

AfrobeatsAfrobeats
Tahun

2021

Durasi

3m

Genre

Afrobeats

CKay - Love Nwantiti (Lyrics) Subscribe and press (πŸ””) to stay updated for new uploads. Don't forget to like & share as well. Lyrics: Ahh (A-A) Na-na-na-na-na-na-na (A-A-AX'EL) My baby, my valentine, yeah Girl, na you dey make my temperature dey rise If you leave me, I go die, I swear (Dj Yo! []) You are like the oxygen I need to survive I'll be honest Your loving dey totori me I am so obsessed I want to chop your nkwobi Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, nyem love nwantiti Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh" Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah-ah Pounds and dollars I go spend for your head Talk all they want, I don't care what they said 'Cause your matter, na him I wan dey carry for my head Every night, na you I wan dey carry to my bed Ololo, no tell me no-no-no You can be my partner, never riding solo-lo And we can do am lowkey, no need to pariwo I'm feeling what you're doin', oya, baby, carry go, carry go ([]) Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, na you wey dey catch my fancy No dey do me hanky panky, oh no-no-no-no, no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah Girl, I want to go, but you got me comin' Why should I be comin' early in the mornin' Oya, shake am make you spend my money Call me Mr. Bee and I go make you horny Ayy, gimme, gimme, baby, make you gimme I go show you lovin', I go take you to my city, city Loneliness dey make I look pity You want make I sing Joromi before you go see me, simi Fine girl, you know your body badder Same body but come make you shake it for Ghana Kia kia, dance for me, baby, pana Come and killi show, no-no-no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-a

Mungkin Anda Juga Suka

Afrobeatsβ˜… 7.4

AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido

Afrobeatsβ˜… 7.0

Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)

Afrobeatsβ˜… 7.8

Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy

Afrobeatsβ˜… 7.4

Davido - If

Afrobeatsβ˜… 6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

Afrobeatsβ˜… 7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

Afrobeatsβ˜… 7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

Afrobeatsβ˜… 7.0

ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjΓͺKonMon

Afrobeatsβ˜… 7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

Afrobeatsβ˜… 7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

Afrobeatsβ˜… 6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

Afrobeatsβ˜… 7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

Afrobeatsβ˜… 7.8

Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave

Afrobeatsβ˜… 7.4

DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO

Afrobeatsβ˜… 7.4

Summer Time 2023 Afrobeats Mix/Best Of The Best/Dj Cisco Mix

Afrobeatsβ˜… 7.1

Tekno - Pana (Official Music Video)

Afrobeatsβ˜… 6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

Afrobeatsβ˜… 7.8

AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING

Popβ˜… 7.9

Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022

Afropopβ˜… 7.0

DJ LYTA - SOSO AFROBEAT MIX 2023 | OMAH LAY,BURNA BOY,FIREBOY, REMA,RUGER,AYRA STARR,FIREBOY,DAVIDO

Afrobeatsβ˜… 7.7

Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie

Afrobeatsβ˜… 7.9

BLACK SHERIF drill MIXTAPE...

Afrobeatsβ˜… 7.8

My Darling

Afrobeatsβ˜… 7.9

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 (ALL TIME) - AYRA STARR, REMA, BURNA BOY, TEMS, ASAKE, FIREBOY