Yemi Alade - Fake Friends (Iró Òre) (Official Music Video)
When the money come .... Hmmmm normally, Hmmmm normally ..... (1st Verse) When the money come, I go change my face, all of my fake friends we no go dey relate When the money come, I go change my face, all of my fake friends we no go dey relate Hmmm You know oooo everybody get opolo Eh Depend on the way you use am ooo This life na free lance ooo Now am getting money ooo Locate the bag and I secure oo Dem hating cos am getting I know want make dem near me (Chorus) Over me, ire ore, iro ooo iro repete if you know love me now, make you no love me later ire ore, iro ooo iro repete if you know love me now, make you no love me later (Post Hook) If you know no love me o Love me now I no go fit love you later when I make that paper If you know no love me o Love me now I no go fit love you later when I make that paper 2nd Verse Shey you go dey If money no dey my pocket ooo Back when I dey live my life on a low budget oooo I no dey pick your call You dey vex for me When I dey knock your door you dey form for me When I dey for streets you no remember, when I dey Ebute metta When you get money I been dey suffer I been dey call, you no dey answer (Chorus) Over me, ire ore, iro ooo iro repete if you know love me now, make you no love me later ire ore, iro ooo iro repete if you know love me now, make you no love me later (Post Hook) If you know no love me o Love me now I no go fit love you later when I make that paper If you know no love me o Love me now I no go fit love you later when I make that paper ( interlude ) Decale Ma Decale Ma Decale Ma Decale Ma You know oooo everybody get opolo Locate the bag and I secure ooo (Post Hook) If you know no love me o Love me now I no go fit love you later when I make that paper If you know no love me o Love me now I no go fit love you later when I make that paper Video credits: Clarence peter for director A/C Yemi Alade Video was shot in Lagos, Nigeria Effyzzie Music 2023 http://vevo.ly/2onJvK
Pemeran
Yemi Alade
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Summer Time 2023 Afrobeats Mix/Best Of The Best/Dj Cisco Mix
Tekno - Pana (Official Music Video)
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
DJ LYTA- R&B MIX 2000'S RIHANNA, BEYONCE, CHRIS BROWN, ALICIA KEYS, USHER,NE-YO,USHER, CHRIS BROWN
OMAH LAY SONGS 2023- best
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
Chris Brown - Residuals (Official Video)
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
Rema - OZEBA (Lyric Visualizer)
NEW AFROBEAT SUMMER VIBES l AFRODANCE MIX 2023 #BURNA BOY #ASAKE #REMA #RUSH #afrobeat
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
Komentar
1 Komentar
