Hello Lovely one , Kindly SUBSCRIBE (π)β€π Because More is Coming β‘ Turn on the Notification Bellπ Lyrics π _____________ Mad Anytime girl you fit tell on me oh Everytime when you go down I want to Make the blood of Jesus cover me oh And for that I go deny my uncle mm yea Tolani oh a fola mi oh O charlie oh And her ibadi oh dey all over me oh I no go gree oh yea Girl I no dey do say I pass my neighbor oh (do say I pass my neighbor) Only you block my blood circulation oh (block my blood circulation) For this mathematics no calculation oh (girlie no calculation) Cause girlie my talk no need translator oh (baby no translator) Baby you go finish me And baby I go finish you too Say baby you go give it to me And baby I go give it to you too Say baby you dey click on my button Whenever you touch my something Baby you go finish me And baby I go finish you too yea Mmpee mperete Mmpee Mperete yah aah Mmpee mperepe oo Mmpee Mperepe yah aah Looking girl I been just looking Omalicha girl you're something There must be something in that waist Wey dey make me just dey jogodo for you you How many times I go turn to fool You want to use me like April fool Dump me after one month or two ah-ah ah-ah If I no gree make she no chop If I no chop make she no gree How many times I go shamaya because of this your love Oh my Rosemary oh Rosemary tell me say she fit to break her back into three My cherrykoko Cherrykoko dey spin around like say she get evil spirit And I go call Amadioha for Tolani oh A fola mi oh cause she dey bother me oh The thing dey carry me oh E fit to murder me oh Even Bolaji oh dey shout mama mi oh yea Girl I no dey do say I pass my neighbor oh (do say I pass my neighbor) Only you block my blood circulation oh (block my blood circulation) For this mathematics no calculation oh (girlie no calculation) Cause girlie my talk no need translator oh (baby no translator) Baby you go finish me And baby I go finish you too Say baby you go give it to me And baby I go give it to you too Say baby you dey c
Pemeran
Victony
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjΓͺKonMon
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
AFROBEAT VIDEO MIX 2024, 2025 | AMAPIANO VIDEO 2024 | DJ CALVIN | WIZKID,ASAKE,TEMS,DAVIDO
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie
SPINALL, Omah Lay, Tyla - One Call (Official Music Video)
Komentar
1 Komentar
