Khaid & Boy spyce - Carry Me Go (Lyrics) Tags: khaid, khaid lyrics, lyrics carry me go, carry me go lyrics, carry me go by khaid & boy spyce, boy spyce, boy spyce lyrics, boy spyce carry me go, lyrics carry me go, carry me go where i no know, burst my bololo, body cool my pressure, see me see maradona, she wan play me corner, she wan give me format, [Intro] Sig- Snap me fine cinemato Woah, woah, woah Oh, oh, woah, woah, woah Who dey check and balance am Signal [Verse 1: Khaid, Boy Sypce] Carry all my money make you carry me go sambisa If I touch your body make you touch under my short knicker And girl your love don blind me, I con be like baba fryo If I cum inside shey you go carry my embryo [Chorus: Khaid & Boy Spyce] Carry me go where I don’t know Burst my bololo Your body cool my pressure Your body cool my pressure Carry me go where I don't know Burst my bolo This your body cool my pressure Your body cool my pressure [Verse 2: Khaid, Boy Spyce] Onyeoma you reset my preset oh (Okay) Girl this your back na asset oh (You say) I wan make you spend all my house rеnt oh (Ewoo) Say this your body na project oh Omalicha, I-I-I-I I wan kpakamishi oh Carry kalamity oh [] for me, I wan chop you like ogbono See mе see Maradona, see Maradona Shey wan play me corner, she wan give me format See me see Maradona, see Maradona Shey wan play me corner, give me format [Chorus: Khaid & Boy Spyce] Carry me go where I don't know Burst my bololo Your body cool my pressure Your body cool my pressure Carry me go where I don't know Burst my bolo This your body cool my pressure Your body cool my pressure Carry me go where I don’t o know Burst my bololo Your body cool my pressure Your body cool my pressure Carry me go where I don’t know Burst my bolo This your body cool my pressure Your body cool my pressure [Outro] Timijay on the track #Khaid #BoySpyce #CarryMeGo #Lyrics #Trending
Pemeran
Boy Spyce
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
BEST REGGAE MIX BY DJ VALE237
POP SMOKE SONGS/PLAYLIST
LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU
Asake - WHY LOVE (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Omah Lay - Moving [Official Music Video]
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE
BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
Komentar
1 Komentar
