(Over Dem Lyrics ✍️) Pre-Chorus] Over dem all If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side Over dem all, ah If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side oh [Chorus] Over dem all Over dem all Over dem all Over dem all, all, all Over dem all Over dem all Over dem all Ov(Over Dem Lyrics ✍️) Pre-Chorus] Over dem all If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side Over dem all, ah If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side oh [Chorus] Over dem all Over dem all Over dem all Over dem all, all, all Over dem all Over dem all Over dem all Over dem Verse 1] I dey sip my Martel I pin down with my cartel Number one no forget If you dey vex make you go kick bucket, Oh no I no fit fake it oh I swear to God Dеm no fit chain me oh Dem go come bеg for my mercy oh But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!) [Bridge] Dem been dey call my phone Dem been dey call my own Their heart be like stone But I fly over them like drone, oh no [Pre-Chorus] Over dem all If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side Over dem all If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side oh Chorus] Over dem all Over dem all Over dem all Over dem all, all, all (If dem wan turn-) Over dem all Over dem all (Shebi dem wan do gra gra) Over dem all Over dem Verse 2] Too many blessings me I no fit talk If them dey wait make them see me flop Them go wait till thy kingdom come You carry gun, me I carry bomb We go dey shock dem like high tension Who know say Uncle Demola go become governor You know say God dey my back everytime I come through That’s true I no fit fake it oh I swear to God Dem no fit chain me oh Dem go come beg for my mercy But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!) Bridge] Dem been dey call my phone Dem been dey call my own Their heart be like stone But I fly over them like drone, oh no [Outro] If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side oher dem Verse 1] I dey sip my Martel I pin down with my cartel Number one no forget If you dey vex make you go kick bucket, Oh no I no fit fake it oh I swear to God Dеm no fit chain me oh Dem go come bеg for my mercy oh But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!) [Bridge] Dem been dey call my phone Dem been dey call my own Their heart be like stone But I fly over them like drone, oh no [Pre-Chorus] Over dem all If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side Over dem all If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side oh Chorus] Over dem all Over dem all Over dem all Over dem all, all, all (If dem wan turn-) Over dem all Over dem all (Shebi dem wan do gra gra) Over dem all Over dem Verse 2] Too many blessings me I no fit talk If them dey wait make them see me flop Them go wait till thy kingdom come You carry gun, me I carry bomb We go dey shock dem like high tension Who know say Uncle Demola go become governor You know say God dey my back everytime I come through That’s true I no fit fake it oh I swear to God Dem no fit chain me oh Dem go come beg for my mercy But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!) Bridge] Dem been dey call my phone Dem been dey call my own Their heart be like stone But I fly over them like drone, oh no [Outro] If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side If dem wan turn Goliath I be David for life Oluwa dey my side oh
Mungkin Anda Juga Suka
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Summer Time 2023 Afrobeats Mix/Best Of The Best/Dj Cisco Mix
Tekno - Pana (Official Music Video)
Burna Boy - Big 7 [Official Music Video]
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
BEST OF RIDDIMS VIDEO MIX 2023(REGGAE ONEDROP & LOVERS ROCK) BUSY SIGNAL,ROMAIN VIRGO,CHRIS MARTIN
“Takedown” KPop Demon Hunters (Soundtrack from the Netflix Film) | HUNTR/X
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
Rema - OZEBA (Lyric Visualizer)
Rema - AZAMAN
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Komentar
4 Komentar
Happy birthday OBO ❤️❤️
Happy birthday OBO ❤️❤️
Dear God,I Always wish for only one thing please bless my parents first and then bless me.
