Ruger - Make Way (Official Visualizer)

एफ्रोबीट्स
वर्ष2024
अवधि2m

Directed by Fawaz. Stream Luv Again/Make Way: https://ingrv.es/luv-again-ei6-z Makeway You gotta see what i came with Makeway Make i divide river Niger River benue You tryna leave joor makeway I hear say you Dey water you Dey lakeway Sade open your gateway Make i know whether we Dey on the same wave What are you on tonight girl you look good I know many time you hear that Now you’re hearing it from me It’s a different vibe so me nuh care Who you were with Who you are with Who you plan to be with he no reach Baby hug it Wiwi on it Baby fuck with me huh You tryna leave in a rush No Dey lead me on I believe in lust Make i no go turn pillar of salt I Dey try believe in love E no go easy nuh No Dey leave me run I no fit miss am Omo yen devilish Makeway You gotta see what i came with Makeway Make i divide river Niger River benue You tryna leave joor makeway I hear say you Dey water you Dey lakeway Sade open your gateway Make i know whether we Dey on the same wave Make i rubadub style you innit (ya rubadub) Pade mi ni sale beneath (cover up) I know that you can feel it I wear lagbaja mask so me nuh care Who you were with Who you are with Who you plan to be with he no reach Baby hug it Wiwi on it Baby fuck with me huh You tryna leave in a rush No Dey lead me on I believe in lust Make i no go turn pillar of salt I Dey try believe in love E no go easy nuh No Dey leave me run I no fit miss am Omo yen devilish Ebah Makeway You gotta see what i came with Makeway Make i divide river Niger River benue You tryna leave joor makeway I hear say you Dey water you Dey lakeway Sade open your gateway Make i know whether we Dey on the same wave Makeway You gotta see what i came with Makeway Make i divide river Niger River benue You tryna leave joor makeway I hear say you Dey water you Dey lakeway Sade open your gateway Make i know whether we Dey on the same wave

कलाकार

Ruger

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

एफ्रोबीट्स7.1

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY

एफ्रोबीट्स7.2

Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022

एफ्रोबीट्स7.7

BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|

गॉस्पेल7.7

Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs

एफ्रोपॉप7.0

DJ LYTA - SOSO AFROBEAT MIX 2023 | OMAH LAY,BURNA BOY,FIREBOY, REMA,RUGER,AYRA STARR,FIREBOY,DAVIDO

एफ्रोपॉप7.1

Omah Lay Greatest Hits Full Album 2022 Omah Lay Music Songs Collection 2022

पॉप7.5

Best Sex

हिप हॉप और रैप7.1

2000s 2023 R&B MIX ~ Ne Yo, Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys, Usher and more

पॉप7.0

“Takedown” KPop Demon Hunters (Soundtrack from the Netflix Film) | HUNTR/X

आर एंड बी7.9

OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys

पॉप7.0

Cyber Sex

रेगे7.1

DJ NiiDO - LOVERS ROCK REGGAE MIX: Glen Washington Beres Hammond UB40 Freddie McGregor Sanchez OLD

गॉस्पेल7.3

Non Stop Don Moen Non Stop Christian Worship Playlist 🔴 Gospel Songs

हिप हॉप और रैप7.2

Cardi B - Motion ft. Latto & Sexyy Red (Music Video)

पॉप7.0

Chris Brown Songs Playlist 2024 (Lyrics) - The Best Of Chris Brown - Greatest Hits Full Album 2024

पॉप7.6

DJ mix

Rock7.9

Avengers Infinity War x Linkin Park - Lying From You

आर एंड बी7.6

Akon - Lonely

हिप हॉप और रैप7.5

Dax - "To Be A Man" (Official Music Video)

पॉप7.9

Mlazi Gangster

पॉप7.2

Taylor Swift Playlist 2025 | Greatest Hits Full Album

हिप हॉप और रैप7.2

POP SMOKE - DIOR (OFFICIAL VIDEO)

आर एंड बी7.8

R&B Party Mix 2025 🎶 Usher, Ne Yo, Ciara, Rihanna, Destiny's Child, Chris Brown, Akon

टिप्पणियाँ

1 टिप्पणियाँ

faizaOct 21, 2024