Oxlade - Ku Lo Sa (Lyrics)

एफ्रोबीट्स
वर्ष2022
अवधि2m

Oxlade - Ku Lo Sa (Lyrics) So many reasons wey I wan dey for you my love Na you I want to retire with my love See all the li ku ku things you do de make me no no (Oh no no) This distance is taking a hold of me for sure Baby come (Ku lo sa) I want make we dey (Ku lo sa) Girl I want make you (Ku lo sa) I for like make you (Pull over) Ku lo sa Omo I want make we dey (Ku lo sa) Girl I want make you (Ku lo sa) I for like make you (Pull over) Pull over come on pull over Ku lo sa o Sheybi na this kind of thing wey de make man see yawa (See yawa) And me I understand say your dad no like me Rara (Me Rara) See I want make you know say me dey for you guarra (Gurantee o) And if the price be that I for like to see yawa (See yama) I never trade you for nothing This love making me de stunting Without you I no fit do nothing Omoge tell me what’s up gannn I never trade you for nothing This love making me de stunting Without you I no fit do nothing Omoge tell me what’s up gannn I want make we dey (Ku lo sa) Omo girl I want make you (Ku lo sa) Baby baby I for like make you (Pull over) Oh baby baby oh no no (Ku lo sa) I want make we dey (Ku lo sa) Omo I want you everyday (Ku lo sa) Baby baby I for like make you (Pull over) Ku lo sa Oh no baby oh no You making me high go low You making younger boy go loko You making young boy go loko Ku lo sa Ku lo sa Ku lo sa Pull over Ku lo sa See I never trade you for nothing (Ku lo sa) This love making me de stunting (Ku lo sa) Without you I no fit do nothing (Pull over) Omoge tell me what’s up gannn (Ku lo sa) Tags: Oxlade, Kulosa, kulosa, ku lo sa, oxlade ku lo sa, oxlade ku lo sa lyrics, kulosa lyrics #oxlade #kulosa #lyrics

कलाकार

Oxlade

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

एफ्रोबीट्स7.9

NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN

एफ्रोबीट्स7.0

🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU

एफ्रोबीट्स7.4

OLD SCHOOL HIP HOP, R&B AND DANCEHALL. CLUB AND CHILL AUDIO MIX DEEJAY DON PEDRO

एफ्रोबीट्स7.8

Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy

एफ्रोबीट्स6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.2

Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy

एफ्रोबीट्स7.7

AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA

हिप हॉप और रैप7.5

Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)

एफ्रोबीट्स7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

एफ्रोबीट्स7.7

Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie

एफ्रोबीट्स7.8

Burna Boy - Bundle By Bundle [Official Music Video]

एफ्रोबीट्स7.2

Rema - AZAMAN

रेगे7.9

BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE

बोंगो फ्लेवा7.7

FRESH OLD SCHOOL BONGO MIX 2023 VOL 1 [ DIAMOND | ALIKIBA | MATONYA | KIDUM | OMMY DIMPOZ ]

रेगे7.9

BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI

आर एंड बी7.8

Throwback R&B Classics - OLD SCHOOL R&B MIX 90s - 2000s - Rihanna, Beyonce, Chris Brown and More

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

एफ्रोबीट्स7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

एफ्रोबीट्स7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

एफ्रोबीट्स7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

एफ्रोबीट्स7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

एफ्रोबीट्स7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

एफ्रोबीट्स7.5

Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]

एफ्रोबीट्स6.3

Wizkid - Kese (Dance) (Audio)

टिप्पणियाँ

1 टिप्पणियाँ

ChiKéOct 22, 2024