Song = Love Nwantit Singer = Ckay đ§ USE HeadPhones For Better Experience đTurn on notification to receive notification from new uploads videos. ............ đ€ Lyrics : Ahh (A-A) Na-na-na-na-na-na-na (A-A-AX'EL) My baby, my valentine, yeah Girl, na you dey make my temperature dey rise If you leave me, I go die, I swear (Dj Yo! []) You are like the oxygen I need to survive I'll be honest Your loving dey totori me I am so obsessed I want to chop your nkwobi Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, nyem love nwantiti Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh" Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah-ah Pounds and dollars I go spend for your head Talk all they want, I don't care what they said 'Cause your matter, na him I wan dey carry for my head Every night, na you I wan dey carry to my bed Ololo, no tell me no-no-no You can be my partner, never riding solo-lo And we can do am lowkey, no need to pariwo I'm feeling what you're doin', oya, baby, carry go, carry go ([]) Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, na you wey dey catch my fancy No dey do me hanky panky, oh no-no-no-no, no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah Girl, I want to go, but you got me comin' Why should I be comin' early in the mornin' Oya, shake am make you spend my money Call me Mr. Bee and I go make you horny Ayy, gimme, gimme, baby, make you gimme I go show you lovin', I go take you to my city, city Loneliness dey make I look pity You want make I sing Joromi before you go see me, simi Fine girl, you know your body badder Same body but come make you shake it for Ghana Kia kia, dance for me, baby, pana Come and killi show, no-no-no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Casting
CKay
Singer
Vous aimerez aussi
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House đ± | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
Davido - If
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
GOSPEL MUSIC 2023 â BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Summer Time 2023 Afrobeats Mix/Best Of The Best/Dj Cisco Mix
Tekno - Pana (Official Music Video)
IGBO GAME CHANGER LEVELS CULTURAL PRAISE ft FLAVOUR, KCEE, ODUMEJE PHYNO ANYIDONS ONYENZE ZORO
SON OF TROUBLE SEASON 1 - (New Movie) Ken Erics 2020 Latest Nigerian Nollywood Movie Full HD
TOP 20 AFROBEAT NAIJA HITS VIDEOMIX 2022 DJ DENIK RUGER GIRLFRIEND KULOSA OVERDOSE RUSH BURNA BOY
NEW AFROBEAT 2024 VIDEO MIX| BEST OF AFROBEAT(23, 22), AYRA STARR COMMAS, TWE TWE KIZZ DANIEL DAVIDO
Commentaires
1 commentaires
