Qing Madi - American Love (Lyrics)| Travelled round the world i no cast..

Afrobeats
Taon2024
Tagal4m

Song Title: American Love Artist: Qing Madi Qing Madi American Love Lyrics: Travelled round the world, I no cast But if I climb the train, e don pass you Traveled round the world, now I found you And if I catch the plane, e don catch And I hope you gon’ fly away today, aje Yeah, I hope you gon’ fly away today, aje Mmm, but you know say I fly So no dey reject me, oh I’m calling I dey try, but you no dey get me ti ba n kọrin You go like fly Allow me to spoil you with my money You don cover my, cover my head oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Hold you down with no excuse Nobody fit damn you Bеt you never met a girl you go wifе up oh And I’mma hold you down oh, down oh American love Carry you go Tokyo Anywhere you want to go Anywhere you want to go And I’mma give you some mmmm, Nigerian love Carry you go Jalingo Anywhere you want to go Anywhere you want to go Travelled round the world, I no cast But if I climb the train, e don pass you Traveled round the world, now I found you And if I catch the plane, e don catch And I hope you gon’ fly away today, aje I hope you gon’ fly away today, aje Mmm, but you know say I fly So no dey reject me, oh I’m calling I dey try, but you no dey get me ti ba n kọrin You go like fly Allow me to spoil you with my money You don cover my, cover my head go oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh Hold you down with no excuse Nobody fit damn you Bet you never met a girl you go wife up oh And I’mma hold you down oh, down oh American love Carry you go Tokyo Anywhere you want to go Anywhere you want to go And I go give you some mmmm, Nigerian love Carry you go Jalingo Anywhere you want to go Anywhere you want to go #Qing Madi American Love#Qing Madi American Love Lyrics#Qing Madi travelled round the world i no cast#

Cast

Qing Madi

Singer

Maaari Mo Ring Magustuhan

Pop★ 7.9

Ayra Starr - Hot Body

Ebanghelyo★ 7.3

NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA

Amapiano★ 7.5

AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS

Ebanghelyo★ 7.9

Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection

Afrobeats★ 6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

Afrobeats★ 7.9

SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA

Afrobeats★ 7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

Afrobeats★ 7.0

ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon

Afrobeats★ 7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

Afrobeats★ 6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

Afrobeats★ 7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

Afrobeats★ 6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

Afrobeats★ 7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

Afrobeats★ 7.7

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

Afrobeats★ 7.4

Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist

Afrobeats★ 7.9

Ruger - Asiwaju (Official Video)

Afrobeats★ 7.8

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3

Afrobeats★ 7.7

Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)

Ebanghelyo★ 7.7

Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs

Pop★ 7.9

Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022

Afrobeats★ 7.4

BEST OF FIREBOY DML MUSIC AND VIDEO MIX

Afrobeats★ 6.3

Latest And Hottest Mixtape (Feat. Dj Max aka King Of Djs)

Afrobeats★ 7.9

2023 VALENTINE AFROBEAT MIX || AFROBEAT LOVE SONGS VIDEO MIX BY VDJ LEON SAVO ,Johnny Drille.....

Afrobeats★ 7.7

Afrobeat Mix 2023 | The Best of Afrobeat 2023 by OSOCITY

Mga Komento

1 Mga Komento

Uriah SeeOct 22, 2024