Follow My Lead Mr. P ft. Wande Coal Yo! Yo P! And Wande Coal! It’s Wande Coal!.... Mr P… CHORUS Follow my lead girl Follow my lead, you dey give me energy anybody wan try dem go bleed Girl, me I need dis your love girl I’m in need I no get five loaves of bread and fish but I swear we go feed! On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh! All I need oh! You’re all I need oh baby oh! On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh! All I need oh! You’re all I need oh baby oh! CHORUS Follow my lead girl Follow my lead, you dey give me energy anybody wan try dem go bleed Girl, me I need dis your love girl I’m in need I no get five loaves of bread and fish but I swear we go feed! Yea! Why your girl too dey form Ehen! Say she no dey catch fun Ehen! Abi be me dey F up Ehen! Omo i don F up oh –Ehen! Why your girl too dey form Ehen! Say she no dey catch fun Ehen! Abi be me dey F up Ehen! Omo i don F up oh –Ehen! CHORUS Follow my lead girl Follow my lead, you dey give me energy anybody wan try dem go bleed Girl, me I need dis your love girl I’m in need I no get five loaves of bread and fish but I swear we go feed! (It’s Wande Coal) On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh! All I need oh! You’re all I need oh baby oh! On my knees oh! I’m on my knees oh baby oh! All I need yeah! Follow my, follow my! Catti Buggati Opolo ti poju se tori mo lock up Me I no dey like too many many f#*k up Se dem no tell u say na we go win di World Cup Why your girl dey look me cause u dey f#*k up When I -when I link up omo dem no talk I dey see u when u dey catwalk Wo bo se wu Bo se jo puff puff She don do me like so mi so She wan start to dey jonze She wan start to dey blow me so Se mo jo Adeniyi Jones Wetin u make me see yesterday E pain me for my bones Omo check Mr P now Wande Coal We killing the zones Why your girl too dey form Ehen! Say she no dey catch fun Ehen! Abi be me dey F up Ehen! Omo i don F up oh –Ehen! Why your girl too dey form Ehen! Say she no dey catch
Cast
Wande Coal
Singer
Maaari Mo Ring Magustuhan
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Joeboy - Sip (Alcohol) [Official Music Video]
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4
Chris Brown - Residuals (Official Video)
Mga Komento
1 Mga Komento
![Mr P - Follow My Lead [Official video] ft. Wande Coal](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/22/2bfcd2d397d291a1ed9ce1c687662a5b.jpg)