Johnny Drille - What have you done to me (Believe Me) Lyrics

R&B
Année2023
Durée4m

Song Title: Believe Me Artist: Johnny Drille Audio Producer: Don Jazzy 1st Mix by Dj Ken Gifted Believe Me Lyrics by Johnny Drille What have you done to me I no know oh yeah What have you done to me I no know Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family Oh baby o Been in love with you for days I don dey wait you for so long Shomo I’m crazy o I’m crazy over you Na wetin man go do to make you know Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me yeah What have you done to me I no know oh yeah What have you done to me I no know Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family My pretty pretty Sweetie sweetie Make i give you my name Oya follow me let’s go Bend down low Follow me make we go My pretty pretty Sweetie sweetie Make i give you my name Oya follow me let’s go Bend down low Follow me make we go Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If i fall your hand abeg delete me yeah #believeme #johnnydrille #newsong #tiktoksong #bricelyricshub #mylyrics2023 #mylyrics2022 #tiktok #youtube #donjazzy #djkengifted Johnny Drille ft Don Jazzy new song Johnny Drille ft Don Jazzy Believe Me Johnny Drille ft Don Jazzy What have you done to me

Casting

Johnny Drille

Singer

Vous aimerez aussi

R&B7.5

BEST THROWBACK RnB Video Mix 2024 & POP HITS,[RIHANNA,NE ,KERI BRUNO MARS,NELLY, DJ SCRATCHER

R&B7.8

2000s 2023 R&B MIX ~ Alicia Keys, Usher, Rihanna, Beyonce, Mariah Carey

R&B7.7

OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Ne Yo, Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys

R&B7.7

R&B MIX 2000 - 2023 | Beyonce, Usher, Chris Brown, Rihanna, NeYo & More

R&B7.9

Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023

R&B7.8

Akon Best Songs | Akon Playlist - 2022 (Akon Greatest Old & New Hit Songs)

R&B7.6

DEEP HOUSE MIX / MUSTOPSTO MIX

R&B7.8

90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Usher, Mario, Mariah Carey - OLD SCHOOL R&B MIX

R&B7.9

BEST OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys

R&B7.1

Pharrell Williams - Happy - Alex Boye' (Africanized Tribal Cover) Ft. One Voice Childrens Choir

Afrobeats6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

Amapiano7.9

AMAPIANO BANGERS 2024 #amapiano #hitsongs #2024

R&B7.9

OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys

R&B7.5

Akon Best Song

R&B6.8

Dionela - Marilag (Official Lyric Video)

R&B7.5

Di Na Babalik - This Band - Tagalog Love Songs 2023

R&B7.6

THROWBACK R&B HITS VIDEO MIX JORDIN SPARKS, RIHANNA, BEYONCE, CHRIS BROWN BY DJ MARL /RH EXCLUSIVE

R&B7.8

Throwback R&B Classics - OLD SCHOOL R&B MIX 90s - 2000s - Rihanna, Beyonce, Chris Brown and More

R&B7.7

90'S R&B PARTY MIX - Mary J Blige, Rihanna, Usher - OLD SCHOOL R&B MIX

R&B7.6

DJ FESTA - CLASSIC JAMZ | 90s & 2000s RnB/Soul, UK RnB & Pop mix

R&B7.9

Best of Akon Mix Vol 1

R&B7.2

DJ FESTA - RnB JAMZ | 2000s THROWBACK RNB MIX[Jenifer Hudson,Chris Brown,NeYo,Beyonce,Brandy..]

R&B7.3

Tems - Me & U (Official Video)

R&B7.1

EARLY 2000s BEST OF THE BEST RNB-HIPHOP MIX EXTENDED VERSION

Commentaires

1 commentaires

The GalleryOct 23, 2024