Joeboy, the Nigerian singer behind viral smash “Baby,” returns with his new single “Beginning,” produced by Killertunes. Joeboy's “Beginning” captures that space between the friend zone and romance with its succinct refrain: “I’m beginning to begin to fall in love.” Stream & Download Beginning Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyBeginning Lyrics Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you [oh no] Spend a couple couple milli on you [yeah yeah] Give you loving till you say e don do [ye ye] Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n Mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can’t let you go I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love This love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when i see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby o Make I feel alright [ye ye] Special type of feeling that I feel when I’m with you O n du n mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can’t let you go I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love I’m beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o] As I dey call you make you answer As I dey call you make you I’m beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer As I dey call you make you answer As I dey call you make you answer So whenever you hear this vibe I just want you to vibe with it ‘Cause it’s a banger Joeboy give them Joeboy give them Joe Joe Joeboy ‘pon deck Writing Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel More from Joeboy BABY (Official Video): https://youtu.be/pp6
कलाकार
Joeboy
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
Amapiano Mix 2023 | The Best of Amapiano 2023 by OSOCITY
Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...
Best Chill Acoustic Love Songs Playlist 2023 ❤️ Soft Acoustic Cover Popular Love Songs Of All Time
Best Sex
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
Praise And Worship Songs 2024
Chill Afrobeats Mix 2021 (2Hrs) | Best of Alte | Afro Soul 2021 ft Wizkid, Oxlade, Omah Lay and Tems
Soso - Omah Lay (mix). Ellie Goulding, Fifth Harmony #topmusic2023
NO TURNING BACK II | GAISE BABA & LAWRENCE OYOR @LawrenceOyor
SQUID GAME (WHITENO1SE x OMIKI REMIX)
The Twilight Saga - A Thousand Years
Michael jackson greatest hits da
Ice Spice, Central Cee - Did It First
Kodak Black - Season 1: Chapter 1 - City of War [Official Series]
Spartacus: House of Ashur - Soundtrack | Ashur Ascends | John Hannah & Lucy Lawless | Starz 9p
"How It's Done" Official Lyric Video | KPop Demon Hunters | Sony Animation
DJ mix
Tyla - PUSH 2 START (Official Audio)
Dax - "To Be A Man" (Official Music Video)
Dax - "LIFE" (Official Music Video)
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
