Joeboy - Adenuga (Lyrics) See my love e Dey speak in foreign languages And your lingua na money But I need a little packaging You fine I’m thanking jah you’re mine Je M'appelle I’m your man She’s got the perfect smile Girl you deadly you deadly Just imagine Hard guy like me falling Mo ma be si I’m ready This your loving I’m getting Dey gimme energy I’ll give you the world baby You feed me your magic Touching touch There is a reason for all of this Wat Dey sup Wat Dey sup If ma love Dey enough o Ma money plenty Adenuga Driving me crazy like a uber Come and chop all my kaluba Me I Dey for you ma If I lie make I kpai Malowa malowa No go wine a nigga Fire go burn if you touch my shima Energy Dey me I go deliver Already won no more competition Who be competition o Sey me i go fight the fight because I get am for body I get liver for you my baby ah Cancel all the girl wey dey Cuz when I enter you go see Have you met a girl like me Shey you no dey look my eye Only give you peace of mind I’ll give you peace of mind mind No dey worry boy its alright Do you wanna be on my head Nobody come in our way My darling you know i get you for mind I’ll give you the world baby You feed me your magic Touching touch There is a reason for all of this Wat Dey sup Wat Dey sup If ma love Dey enough o Ma money plenty Adenuga Driving me crazy like a uber Come and chop all my kaluba Me I Dey for you ma If I lie make I kpai Malowa malowa No go wine a nigga Fire go burn if you touch my shima Energy Dey me I go deliver Already won no more competition #joeboy #adenuga #qingmadi #lyricsvideo
Casting
Qing Madi
Singer
Vous aimerez aussi
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
BEST THROWBACK RnB Video Mix 2024 & POP HITS,[RIHANNA,NE ,KERI BRUNO MARS,NELLY, DJ SCRATCHER
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs
Lucky Dube Full Album Top 20 Best Reggae Songs Of Lucky Dube
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Best of fireboy songs mixtape 2020 DJ AZAX 256
Best Of Fireboy DML Afrobeat Mix 2023
Rema - AZAMAN
Commentaires
1 commentaires
