Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you,” JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty & Magic. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM Lyrics Oo no no ye ye ye Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeah To like person no be crime And if you like person show your sign I know sey I be player those times Oh no So you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti Moti moti moti moti moti Moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy ye To like person no be crime Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey my mind Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic... Twitter: https://twitter.com/j
طاقم العمل
Joeboy
Singer
قد يعجبك أيضًا
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Mohbad - Blessing (Official Audio)
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)
DJ LYTA - SOSO AFROBEAT MIX 2023 | OMAH LAY,BURNA BOY,FIREBOY, REMA,RUGER,AYRA STARR,FIREBOY,DAVIDO
Omah Lay Greatest Hits Full Album 2022 Omah Lay Music Songs Collection 2022
Joy Is Coming (Lyric Video)
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
POP SMOKE SONGS/PLAYLIST
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
LOVE OF GOSPEL MIXTAPE – ALABAREPORTS PROMOTION FT DJ MAX A.K.A KING OF DJS
Cyber Sex
Dwayne Johnson - You're Welcome (from Moana/Official Video)
Auli'i Cravalho - How Far I'll Go (from Moana/Official Video)
Rihanna Songs Playlist 2025 (Lyrics) - The Best Of Rihanna - Rihanna Greatest Hits Full Album 2025
DJ 38K GO PATO REGGAE MIX
SKILLET - Monster • The Great Wall edition
Ice Spice, Central Cee - Did It First
2Pac - Trust Nobody | 2024
Blue Lagoon 3. The Awakening ( La Isla Bonita - Super Mix - Madonna )
Jeremih - Birthday Sex (Andrew Luce Remix)
2Pac - Life Goes On
Best Songs Of Travis Scott
التعليقات
1 تعليق
