Song = Love Nwantit Singer = Ckay 🎧 USE HeadPhones For Better Experience 🔔Turn on notification to receive notification from new uploads videos. ............ 🎤 Lyrics : Ahh (A-A) Na-na-na-na-na-na-na (A-A-AX'EL) My baby, my valentine, yeah Girl, na you dey make my temperature dey rise If you leave me, I go die, I swear (Dj Yo! []) You are like the oxygen I need to survive I'll be honest Your loving dey totori me I am so obsessed I want to chop your nkwobi Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, nyem love nwantiti Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh" Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah-ah Pounds and dollars I go spend for your head Talk all they want, I don't care what they said 'Cause your matter, na him I wan dey carry for my head Every night, na you I wan dey carry to my bed Ololo, no tell me no-no-no You can be my partner, never riding solo-lo And we can do am lowkey, no need to pariwo I'm feeling what you're doin', oya, baby, carry go, carry go ([]) Ule, your body dey gbakam isi Ule, open am make I see Ule, na you wey dey catch my fancy No dey do me hanky panky, oh no-no-no-no, no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah Girl, I want to go, but you got me comin' Why should I be comin' early in the mornin' Oya, shake am make you spend my money Call me Mr. Bee and I go make you horny Ayy, gimme, gimme, baby, make you gimme I go show you lovin', I go take you to my city, city Loneliness dey make I look pity You want make I sing Joromi before you go see me, simi Fine girl, you know your body badder Same body but come make you shake it for Ghana Kia kia, dance for me, baby, pana Come and killi show, no-no-no Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
طاقم العمل
CKay
Singer
قد يعجبك أيضًا
AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE
BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
OMAH LAY SONGS 2023- best
omah lay songs - best
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4
NEW AFROBEAT SUMMER VIBES l AFRODANCE MIX 2023 #BURNA BOY #ASAKE #REMA #RUSH #afrobeat
التعليقات
1 تعليق
